Site icon TheWitness.com.ng

Just because i gave my friend an advise oo, see wetin the wife do me – Jamiu Azeez cried out

Read The Complete Story By Clicking Here Just because i gave my friend an advise oo, see wetin the wife do me – Jamiu Azeez cried out

Jamiu Azeez has shared a epic pictures saying advising his friends lead to what his wife did for him on social.

Just because i gave my friend an advise oo, see wetin the wife do me

Check previous post to understand btw i need a very good lawyer

Many netizens react his post

Feranmi oyalowo wrote: Who come do Ds one !! I done tell you to Dey sit down for your house too

Mohsimple wrote: It’s d background sound for me

Aniel cakes wrote: why u too dey advice your friend

Ariecollection wrote: Sorry sir

Kafayat wrote: Pele ajadi

Adesanya wrote: sorry sir ..u too don’t do amebo again

Wunmi wrote: You no filter your mouth be that

Cakesbyholar wrote: She suppose allow you open eye wide before she pour am

Tiwaloluwa wrote: Why una dey advice aunty sidi husband

Bidemi wrote: Sorry oremi but Ata(pepper) abi Epo(palmoil)

Belade wrote: You too keep your advice to yourself

Mommad wrote: next time no shook mouth for relationship people matter

Ser post below

The post Just because i gave my friend an advise oo, see wetin the wife do me – Jamiu Azeez cried out appeared first on Gossipinfo.

Exit mobile version