Enews

“Don’t Advice Me Again I’m Back To My Normal Life”– Mandy Kizz Rain Big Epe On Those Who Is Advising Her To Live Good Life (Video)

Mandy Kizz have finally voiced out and beg everyone not to please beg him because she is already going back to street.

Mandy Kizz disclose that those advising her to leave a decent life left her alone even when hungry was catching and almost kill her they all neglected her but now she is back to the street and does not care what anybody is saying.

Netizens reacted to the video as they Welcome her back to her former life and hope she start sharing hot video again

 

 

Read some social media reaction below;

Lord_abiola_wrote: We are all surprise when you mistakenly give your life to god . Have you collect your life back??

Prexxurr wrote: Na so them Dey do, na so them say make I no shake yan$h again, say make I classy o, Omo na once my DM dry 😂. AWON ADVISER ISONU

Marley_kween wrote: You go line up from the back be that oo 😂 cause we don get new president and vice or president olosho ooo

Ayor_aad wrote: But another person don collect your position as president o

Ijoba_mosco wrote: He be life say you don collect your life back from God 😮

Clemency_jc1 wrote: You go gas hustle hard oo before you go claim ur position back 😂

Mammie_beva Wrote: Nothing can change your attitude even if this is the best of you abeg do am nothing wey you bring wey I no dy vibe to😂😍

Kimola_boo wrote: Just give us mad content u grap no mind them oo😂😂😂watin all those ur advisers dey do Lowkey eehn if u see am u no go answer them 😂

Watch The Video Below;