Enews

“Small Fame This Boy Don Dey Get Pride”– Netizen Reacted To The Video Popular Tiktoker Peller Arguing With The Security (Video)

Read The Complete Story By Clicking Here “Small Fame This Boy Don Dey Get Pride”– Netizen Reacted To The Video Popular Tiktoker Peller Arguing With The Security (Video)

Popular Tiktoker Pele and has been trending on social media recently.

He was seen arguing with chicken Republic security at the entrance of the eatery which is not suppose to be done, though he seem to be laughing in the process but the security man does not take it that way with him.

Many people did not find it offensive but some said pride has now taken over his heart because of the game which he recently has.

Read some social media reactions below;

Promzy_1123 wrote: Person wey dey catch cruise poor people call am pride

Iam_celebrity_barber001 wrote: d boy just Dey cruise make unah no drag am down he’s just coming up ooooo

Gbemi.13 wrote: Person they play una say na proud shey celebrity no fit drink water drop cup again?

Pandawhytee wrote: Na cruise na, me sef dey do am😂😂😂 which one come be small fame??

Just1_greenbaby wrote: Na all this bloggers Dey set confusion for this country

Oyin_mix_mola wrote: See as he be like mosquito 🦟 dem go too beat you, you think say tiktok na real life 😂

Harven.on.earth wrote: Na all this blogger go later scatter this country…. Which kind caption be this…. Person Dey catch cruise you Dey twist the Matter like say you no know say the boy na entertainer …SMH

God_first9090 wrote: E dey feed am which b e no sabi am. Who do anyhow go collect big or small

Watch The Video Below;

View this post on Instagram

A post shared by OlofofoNaija (@olofofonaija)

The post “Small Fame This Boy Don Dey Get Pride”– Netizen Reacted To The Video Popular Tiktoker Peller Arguing With The Security (Video) appeared first on Gossipinfo.